Lizzy gold telecom service

Lizzy gold telecom service I'm a lady of simplicity before God and
man, but I don't take nonsense from anybody I'm a gentle lady with the heart of gold

23/10/2023

This people are mad

23/10/2023

Nsikak is in trouble

23/10/2023

Thank God Angela Nwosu husband forgive Nsikak

05/10/2023

Can you dance like this

15/09/2023
15/09/2023
13/09/2023

Some women matter tire me.
You go dey do wetin I no understand with a man,
The man go carry phone dey Record you,
You go fold your hands dey look am.
Tomorrow, Everything go show for Social media.
You go begin dey speak big, big grammar.
Anyway, that one no concern me shaaa!!

The one wey concern me,
Na some Hotels and their Hidden cameras..

When you go hotel go dance SKELEWU.
or Go act SNAKE IN A MONKEY SHADOW with a man,
Biko, Immediately you enter the Room.
Just before you start to display your "Talent"

Switch off all the lights in your Hotel Room.
Switch On your Phone Camera (Camera flash light off)
Then scan the Room with your Phone Camera.

If you happens to pick up A BLUE TINY LIGHT or PINK LIGHT with your phone camera..
Know say CAMERA fit dey the Room.

Somebody fit dey watch/Record all the GBASA- GBOSA wey you dey do for the hotel Room.
Las, Las, Na internet you go watch all the Skills wey you display on top the Bobo gbolaa..

I just say make I inform you.
๐Ÿšถ๐Ÿšถ๐Ÿšถ๐Ÿšถ๐Ÿšถ๐Ÿšถ๐Ÿšถ๐Ÿšถ๐Ÿšถ๐Ÿšถ๐Ÿšถ๐Ÿšถ๐Ÿšถ๐Ÿšถ๐Ÿšถ๐Ÿšถ๐Ÿšถ

Address

Lagos

Telephone

+2348134730969

Website

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when Lizzy gold telecom service posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Shortcuts

Share