Iyela Emi

Iyela Emi I'm Able πŸ‘‘
(1)

29/05/2025

Dee Able Guyz coming back soon

Wow it’s really been a while on this appNew look, New Pattern πŸ˜ƒ Ebi Berry
07/05/2025

Wow it’s really been a while on this app
New look, New Pattern πŸ˜ƒ
Ebi Berry

I go show them say I fit play basketball πŸ€ with my one leg
11/01/2024

I go show them say I fit play basketball πŸ€ with my one leg

Chaii through out this new year I never see food chop
05/01/2024

Chaii through out this new year I never see food chop

That guy get mind toast my girl way dey dash me free food
04/01/2024

That guy get mind toast my girl way dey dash me free food

Happy New Year Fam. πŸ™‚It's been a while
03/01/2024

Happy New Year Fam. πŸ™‚
It's been a while

03/11/2023

Where I go go for weekend now.

That moment when my neighbor tell me say she cook Soup 🍲
26/10/2023

That moment when my neighbor tell me say she cook Soup 🍲

24/10/2023

Single life done tire me oho
Please if you're single indicate let us mingle.

But NOTE: You must Sabi Cook!

I done start Keke business ohoo abeg bring deals
21/10/2023

I done start Keke business ohoo abeg bring deals

21/10/2023

Good morning FAMILY πŸ˜˜πŸ˜˜πŸŒžπŸŒ„

Chaii Hungry dey ohooWho cook na???
17/10/2023

Chaii Hungry dey ohoo
Who cook na???

Address

Yenagoa

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when Iyela Emi posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Contact The Business

Send a message to Iyela Emi:

Share