16/04/2026
ποΈ 630 STRONG ποΈ
10 days ago: 108 Today: 630
No be advert. No be paid follower. Na real Nigerians wey believe.
Glo never reply. Google silent. But 630 people dey here.
So today I write MTN. I write Airtel. I write 9mobile.
Who go be first to listen? Who go make "first network wey sabi your language"?
π Comment "MTN" / "AIRTEL" / "9MOBILE" / "GLO" β who you want make win? π Share if you believe 680 voices matter
The crown speaks. 630 echoes. ποΈπ³π¬